Burna Boy – Common Person Lyrics

(Fun’, Fun’, Fun’)
(Funkula, Funkula)

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu (na me wey dey cook ununu)

Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu (na me wey dey hawk ununu)

I be common person
But my happiness oh, still be my own (still be my own)

Everybody get role
No mean say your own role, pass my own (pass my own)

I be common person
But my happiness oh, still be my own (still be my own)

Everybody get role
No mean say your own role, pass my own (pass my own)

Because na God I dey put all my faith
Food for my plate
Fit no do me chop
Mm balanso (mm, balanso)
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothin’ at all
Mm balanso (mm, balanso)

Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm balanso (mm, balanso)
Na me wey dey run around
Na me dey do the jo-o-b
Mm balanso (mm, balanso)

I be common person
But my happiness oh, still be my own (still be my own)

Everybody get role
No mean say your own role, pass my own (pass my own)




Yayımlandı

kategorisi

yazarı:

Etiketler:

Yorumlar

Bir yanıt yazın