Crayon & Ayra Starr – Ngozi English Lyrics

Video Clip

Lyrics

Cray way!

You gimme light bi ti solar
Can feel your love taking over
On a good day I be loner
See what you make me discover ah

Girly you don change my persona ahn
The revelation is in order
All the pressure I been under

Why I call you Ngozi
God don bless me Ngozi
No deserve this kind loving
The loving wey you show me

Private lounging in Paris
With expensive room service
No one make me do like this
Girl I gat you no worries

E dey do me, wa wa, o o
Scatter my internal
Craving your nsala o
No killy me Kitana

Jeka lo biza wa o
Hypertension idi nla nla
Referee no disallow
No killi me Kitana

E dey do me, wa wa, o o
Scatter my internal
Craving your nsala o
No killi me Kitana

Jeka lo biza wa o
Hypertension idi nla nla
Referee no disallow
No killy me Kitana

I know you’re waiting
I’ll run hastily to you
In my panamera
Hola hola hola

I’m levitating, I feel ectasy when you
Whisper nakupenda
Wetin you put for this your jollof (watin)
You’ve gat my heart and my soul on lock
And I wanna go crazy with you
Through the night till the sun come up

Let’s do it all do it all for love
‘Cause moti fun e ni kokoro
I never wanna lose this
To you I belong
This must be love

E dey do me, wa wa, o o
Scatter my internal
Craving your nsala o
No killi me Kitana

Jeka lo biza wa o
Hypertension idi nla nla
Referee no disallow
No kill me Kitana

E dey do me, wa wa, wa o o
Scatter my internal
Craving your nsala o
No killi me Kitana

Jeka lo biza wa o
Hypertension idi nla nla
Referee no disallow
No killi me Kitana

Everything you do me, I like
My best friend, the love of my life
I no fit dey without
Abi you want make bad belle off my light?
The future I want to hold on to
Girly no fear, I dey for you
I go run the matter for me and you
Make I be the reason you believe in true love

Why I call you Ngozi
God don bless me, Ngozi
No deserve this kind loving
The loving wey you show me
Private lounging in Paris
With expensive room service
No one make me do like this
Girl, I gat you, no worries
No worries, girl

E dey do me wa, wa oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me, Kitana oh

Jeka lo, biza wa wa o
Hypertension idi nla nla
Referee, no disallow
No killi me, Kitana oh


Crayon

Yayımlandı

kategorisi

yazarı:

Etiketler: