Burna Boy – Common Person İngilizce Şarkı Sözleri Türkçe Anlamları

Burn
– Yanmak
Burn killer
– Yanık katili

Na me wey dey clean una house
– Na me wey dey temiz una evi
Na me wey dey wash una car
– Na me wey dey yıkama una araba
Na me wey dey cook ununu
– Na me wey dey aşçı ününü
Na me wey dey wash una cloth
– Na me wey dey una bezini yıka
Na me wey dey work for your shop
– Na me wey dey dükkanınız için çalışın
Na me wey dey hawk ununu
– Na me wey dey şahin ününü

I be common person
– Ortak insan olmak istiyorum
But my happiness oh, still be my own
– Ama benim mutluluğum oh, hala benim ol
Everybody get role
– Herkes rol alsın
No mean say your own role, passe my own
– Kendi rolünüzü “hayır” demek, benim de passe

I be common person
– Ortak insan olmak istiyorum
But my happiness oh, still be my own
– Ama benim mutluluğum oh, hala benim ol
Everybody get role
– Herkes rol alsın
No mean say your own role, passe my own
– Kendi rolünüzü “hayır” demek, benim de passe

Because na God, I dey put all my faith
– Çünkü Tanrı aşkına, tüm inancımı koydum.
Food for my plate
– Tabağım için yemek
Fit no do me join
– Sığdır hayır bana katıl
Mma balanso
– Mma balanso
Even as things no dey go my way
– Hiçbir şey benim yoluma gitmese bile
Even in days where I no get nothing at all
– Hiçbir şey alamadığım günlerde bile
Mma balanso
– Mma balanso

Na me wey dey drive your bus
– Na me wey dey otobüsünü sür
Na me wey drive your keke
– Na me wey keke sür
Mma balanso
– Mma balanso
Na me wey dey run around
– Na me wey dey koşturup
Na me dey do the job
– Na me dey işi yap
Mma balanso
– Mma balanso

I be common person
– Ortak insan olmak istiyorum
But my happiness oh, still be my own
– Ama benim mutluluğum oh, hala benim ol
Everybody get role
– Herkes rol alsın
No mean say your own role passe my own
– Hayır demek kendi rolünü söyle kendi rolümü geç




Yayımlandı

kategorisi

yazarı:

Etiketler:

Yorumlar

Bir yanıt yazın