Lupambo Produções – Lupambo (Baby Eu Juro) İngilizce Şarkı Sözleri Türkçe Anlamları

Hold am tight
– Sıkı tut beni
Hold am jeje
– Tut beni jeje
This is another story o
– Bu başka bir hikaye o
For my mind
– Aklım için

Make I tell you wetin happen for Abule
– Sana Abule için olanları anlatmamı sağla.
Bout this big party inside my Abule
– Abule’mdeki bu büyük parti hakkında
I went there with my best friend Kunle
– Oraya en iyi arkadaşım Kunle ile gittim.
Kunle dey there with him girlfriend Shile
– Kunle dey orada kız arkadaşı Shile ile
Ghetto girls them dey like Takasufe
– Getto kızları Takasufe gibi dey
So many pretty girls dey inside my mule
– Katırımın içinde çok güzel kızlar dey
I just dey wonder say which kind party eh
– Ne tür bir parti olduğunu merak ediyorum.
Everything yapa everything dey
– Her şey yapa her şey dey

Aaah oshe
– Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
– Bir sürü kızım var. Mowe’dan geliyorlar.
AJ boys them dey like to throw way
– AJ çocuklar onları dey yol atmak ister
Omo se gobe
– Omo se gobe

We just having fun
– Sadece biraz eğlendik
We wan carry on
– Wan devam ediyoruz
Crazy girls like Meg Thee Stallion
– Meg Thee Aygırı gibi çılgın kızlar
But my girlfriend dey here dey turn me on
– Ama kız arkadaşım dey burada dey beni azdırıyor

That’s why I
– Bu yüzden ben
Hold am tight
– Sıkı tut beni
Hold am jeje
– Tut beni jeje
Hold am tight
– Sıkı tut beni
Hold am jeje
– Tut beni jeje
That’s why I
– Bu yüzden ben
Hold am tight
– Sıkı tut beni
Hold am jeje
– Tut beni jeje
Hold am tight
– Sıkı tut beni
Hold am jeje
– Tut beni jeje

Omoge whine am you can do better
– Omoge whine am daha iyisini yapabilirsin
Sweet gbedu from Ebute Metta
– Ebute Metta’dan tatlı gbedu
All the way to Niger Delta
– Nijer Deltası’na kadar
Na we get am
– Na biz am olsun
Plenty olololo
– Bir sürü olololo
Gyal’em nuff o ogologo
– Gyal’em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
– Sadece bir fotoğraf çekmek istiyorum.
Before the Baba them tell us to go
– Babam bize gitmemizi söylemeden önce

Aaah oshe
– Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
– Bir sürü kızım var. Mowe’dan geliyorlar.
AJ boys them dey like to throw way
– AJ çocuklar onları dey yol atmak ister
Omo se gobe
– Omo se gobe

We just having fun
– Sadece biraz eğlendik
We wan carry on
– Wan devam ediyoruz
Crazy girls like Megan Stallion
– Megan Aygır gibi çılgın kızlar
But my girlfriend dey here dey turn me on
– Ama kız arkadaşım dey burada dey beni azdırıyor

That’s why I
– Bu yüzden ben
Hold am tight
– Sıkı tut beni
Hold am jeje
– Tut beni jeje
Hold am tight
– Sıkı tut beni
Hold am jeje
– Tut beni jeje
That’s why I
– Bu yüzden ben
Hold am tight
– Sıkı tut beni
Hold am jeje
– Tut beni jeje
Hold am tight
– Sıkı tut beni
Hold am jeje
– Tut beni jeje




Yayımlandı

kategorisi

yazarı:

Yorumlar

Bir yanıt yazın