ビデオクリップ
歌詞
(Cook that thing)
– (その事を調理する)
Man getting high till I fade out
– 男は私がフェードアウトするまで高くなって
If the vibe no pure, on my way out
– 私の方法で、純粋な雰囲気がない場合
Hullabaloo, anytime we step out
– Hullabaloo、いつでも私たちはステップアウト
The men dem outside, we no dey house
– 外の男性dem、私たちはdeyの家はありません
No dey look for us, we no dey house
– いいえdeyは私たちのために、私たちはないdeyの家を探していません
You no dey see the mulla, we don spray out
– あなたはデイmullaを参照してください、私たちはスプレーアウトしません
Thank God say the maga don pay out
– マガドンが支払うと言う神に感謝します
Ope ooo
– Ope ooo
See, I’m ahead of them, Asiwaju
– ほら、私は彼らの前にいる、Asiwaju
I’m a fucking baller, Ighalo ni mi
– 私はクソバラー、Ighalo ni miです
No man fit talk shit to me
– 男は私にたわごとを話すフィットしません
Ni ilu mi, you go collect o
– Ni ilu mi、あなたはoを収集して行きます
See, omo na me dey lead, Asiwaju
– 見て、omo na me deyリード、Asiwaju
I’m a fucking baller, Ighalo ni mi
– 私はクソバラー、Ighalo ni miです
No man fit talk shit to me
– 男は私にたわごとを話すフィットしません
Ni ilu mi, you go collect o
– Ni ilu mi、あなたはoを収集して行きます
Cheers to my friends and clique
– 私の友人や派閥に乾杯
When I call demma all pulling up quick
– 私はすべての迅速なプルアップデマを呼び出すとき
Strapped up with the guns and the swords and things
– 銃と剣と物事で縛り付け
Bring hell to anybody wey try test me
– 誰にも地獄を持って来るwey私をテストしてみてくださ
I’m your daddy, I’m your uncle, I’m your popsy
– 私はあなたのお父さんです、私はあなたの叔父です、私はあなたのポプシーです
I be old man, no go dey call me Gen-Z
– 私は老人である、いいえ行くdeyは私をGen-Zと呼んでいます
Brother see, steady giving them gap
– ブラザー参照してください、安定した彼らにギャップを与えます
Mo ti lo far, they can never near me
– Mo ti lo遠く、彼らは私の近くに決してすることはできません
As my laba laba just go
– 私のlaba labaがちょうど行くように
My oyinbo wife don show
– 私のおぎん坊妻ドンショー
Omo, my polo white, my face show
– オモ、私のポロ白、私の顔のショー
Sweet boy for life, you don’t know
– 人生のための甘い少年は、あなたが知らない
Your serious babe dey worry my phone
– あなたの深刻な女の子dey心配私の携帯電話
E don dey sup for back, you don’t know
– E don dey sup for back,you don’t know
Everyday we dey run am on code
– 毎日私たちはコードでamを実行します
You suppose to know how the thing go
– あなたは事が行く方法を知っていると仮定します
Man getting high till I fade out
– 男は私がフェードアウトするまで高くなって
If the vibe no pure, on my way out
– 私の方法で、純粋な雰囲気がない場合
Hullabaloo, anytime we step out
– Hullabaloo、いつでも私たちはステップアウト
The men dem outside, we no dey house
– 外の男性dem、私たちはdeyの家はありません
No dey look for us, we no dey house
– いいえdeyは私たちのために、私たちはないdeyの家を探していません
You no dey see the mulla, we don spray out
– あなたはデイmullaを参照してください、私たちはスプレーアウトしません
Thank God say the maga don pay out
– マガドンが支払うと言う神に感謝します
Ope ooo
– Ope ooo
See, I’m ahead of them, Asiwaju
– ほら、私は彼らの前にいる、Asiwaju
I’m a fucking baller, Ighalo ni mi
– 私はクソバラー、Ighalo ni miです
No man fit talk shit to me
– 男は私にたわごとを話すフィットしません
Ni ilu mi, you go collect o
– Ni ilu mi、あなたはoを収集して行きます
See, omo na me dey lead, Asiwaju
– 見て、omo na me deyリード、Asiwaju
I’m a fucking baller, Ighalo ni mi
– 私はクソバラー、Ighalo ni miです
No man fit talk shit to me
– 男は私にたわごとを話すフィットしません
Ni ilu mi, you go collect o
– Ni ilu mi、あなたはoを収集して行きます
I’m on a different steeze
– 私は別のsteezeにいます
Singlet, belt and ripped out jeans
– シングル、ベルト、リップアウトジーンズ
Man too wise, I no fit lose that cheese
– あまりにも賢明な男は、私はフィット感はそのチーズを失うことはありません
Oluwa thunder my body with blessings
– Oluwaは祝福と私の体を雷
Ogbeni! Ogbeni! Leave that thing
– オグベニ! オグベニ! その事を残す
When I say kukuruku! Cook that thing
– ククルクと言うと!!!!!!!!!!! その事を調理する
Who dey che- who dey check am, oya look that thing
– 誰dey che-誰deyチェックam,oya look that thing
Face white, yansh black, I rebuke that thing
– 顔白、yansh黒、私はその事を叱責します
Make nobody try stress me, I no be JJC
– 誰も私にストレスを試してみてください、私はJJCではありません
I don’t know if you get it, on a top rating, affiliate with the best team
– あなたがそれを得るかどうかはわかりません,トップの評価で,最高のチームとのアフィリエイト
You wan race me? We no dey do the same thing
– 私をレースしたいのか? 私たちはdeyは同じことをしません
Canoe no be jet ski, omo you say wetin
– カヌーはジェットスキー、あなたがwetinと言うomoすることはありません
No go reason me less, omo you go chop craping
– いいえ行く理由私はあまり、omoあなたはcrapingチョップに行きません
I do it diligently
– 私は熱心にそれを行います
Won le mi, won le ba mi
– ウォン-ルミ、ウォン-ル-バミ
Man getting high till I fade out
– 男は私がフェードアウトするまで高くなって
If the vibe no pure, on my way out
– 私の方法で、純粋な雰囲気がない場合
Hullabaloo, anytime we step out
– Hullabaloo、いつでも私たちはステップアウト
The men dem outside, we no dey house
– 外の男性dem、私たちはdeyの家はありません
No dey look for us, we no dey house
– いいえdeyは私たちのために、私たちはないdeyの家を探していません
You no dey see the mulla, we don spray out
– あなたはデイmullaを参照してください、私たちはスプレーアウトしません
Thank God say the maga don pay out
– マガドンが支払うと言う神に感謝します
Ope ooo
– Ope ooo
Man getting high till I fade out
– 男は私がフェードアウトするまで高くなって
If the vibe no pure, on my way out
– 私の方法で、純粋な雰囲気がない場合
Hullabaloo, anytime we step out
– Hullabaloo、いつでも私たちはステップアウト
The men dem outside, we no dey house
– 外の男性dem、私たちはdeyの家はありません
No dey look for us, we no dey house
– いいえdeyは私たちのために、私たちはないdeyの家を探していません
You no dey see the mulla, we don spray out
– あなたはデイmullaを参照してください、私たちはスプレーアウトしません
Thank God say the maga don pay out
– マガドンが支払うと言う神に感謝します
Ope ooo
– Ope ooo









